Videos Images Shopping Ne
lyric of rush
Did you mean: lyrics of rush
Rush / Lyrics
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly
me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly
me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Source: LyricFind
Songwriters: Andre Vibez / Henri Velasco / Oyinkansola Sarah
Aderibigbe / Prince Omoferi
Rush lyrics © Warner Chappell Music, Inc
See all
Vanguard News
https://www.vanguardngr.com › ayr...
Ayra Starr "Rush" Lyrics
17 Sept 2022 — [Intro] Vibez Pa pa ri, pi pa pa ri pa.
Pa pa ri, pi pa pa ri pa · [Pre-Chorus] Me no get time
for the hate and the bad energy. Got my mind on my ...
Notjustok
https://notjustok.com › mp3-songs
Rush Lyrics by Ayra Starr | Official
Lyrics
16 Sept 2022 — Rush
Lyrics by Ayra Starr:
But e dey rush, E dey
rush well well, E be
much, Na God dey 3:28
make my tap, e dey
rush, No be hype, e...
Read more.
thescoove.africa
https://thescoove.africa › ayra-starr-...
Ayra Starr "Rush" Lyrics - THE
SCOOVE AFRICA
3 days ago — Ayra Starr Rush Lyrics. Here is Rush
Lyrics by Ayra Starr. {Verse 1:} Sabi girls no too dey
like talk, animals dey in human form. Dey wan.
Genius
https://genius.com › Ayra-starr-rush...
Ayra Starr – Rush Lyrics
16 Sept 2022 — In “Rush,” Ayra Starr discusses a
range of themes, most notably gloating about her
money, the necessity to grind every day to preserve…
her ...
https://genius.com › Bella-shmurda-...
Bella Shmurda – Rush Lyrics
27 Jan 2021 — Rush Lyrics: Ah ah ah ah / Ouh yeh /
Enter… / It Larry lanes, Pbeat / Dem say I'm living in…
rush / Because am moving fast / Dem say my ...
Videos
Ayra Starr - Rush (Lyrics)
YouTube · Goldenfish Ent.
2:55 2 weeks ago
Rush - Ayra Starr (Official
Lyric Video)
YouTube · Ayra Starr
3:06 2 weeks ago
Ayra Starr - Rush (Lyrics)
YouTube · FINE LYRICS
3:06 1 week ago
More videos
Afrika Lyrics
https://afrikalyrics.com › ayra-starr-...
Ayra Starr - Rush Lyrics
Sabi girl no dey too like talk. Animals dey in human
form. Padi man nobody like work. But you must hustle
if you want chop · But e dey rush. E dey rush well well
People also search for
Last Last For My Common Differe
Burna Boy Hand Person Size
Burna Boy Burna Boy Burna B
Feedback
Novice2STAR
https://novice2star.com › 2022/09/16
LYRICS: Ayra Starr - 'Rush Lyrics'
16 Sept 2022 — Check out the official lyrics to Rush
by Ayra Starr. The talented female singer is signed to
Mavin Records Verse 1Sabi girls no dey too like ...
FromNaija
https://www.fromnaija.com › lyrics-...
[Lyrics] Ayra Starr – Rush
13 hours ago — Mavin
Records singer, Ayra
Starr dropped a song
“Rush“, on popular
demand we serve the 3:06
lyrics to the song to
sing along.
wvw.celebnob.com
https://wvw.celebnob.com › rush-ly...
DOWNLOAD: Rush Lyrics - Ayra Starr
| Song Lyrics Mp3 - Celebnob
11 hours ago — Ayra
Starr LyricsMavins
record superstar Ayra
Starr is back with
another hit track, 4:56
RUSH, read the song's
official lyrics below and
sing ...