BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
How beneficiaries go receive Nigeria govment 50,000 naira cash relief
Di Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Bernard Doro, say di NERSI grant scheme na presidential initiative wey dem design to provide immediate financial assistance to millions of vulnerable Nigerians.
Police catch two ballot snatchers as South Africans vote for local govment elections
South Africans stand on queue early mor-mor on Wednesday to vote in di kontri local govment elections, as many vow to vote for new political leaders for a fresh start.
How America vote in maps and charts
See di maps and charts wey show how America vote for di US midterm elections.
Why Trump wan remove Rwanda and South Africa from US trade deal
Di move go come one week afta Rwanda defence ministry dey hit wit sanctions by di US Treasury.
Who be victims of deadly Florida jet crash?
One Texas tech entrepreneur, im wife Helen Sharp and dia two children dey among di pipo wey die for di plane crash, according to one joint statement from some of di families of dos wey kpai.
New UK immigration rules for legal migrants
Di Home Secretary tok say migrant care workers wey dey earn at least £25,000 and wey enta UK bifor May 2025, go get indefinite leave to remain (ILR) afta five years.
Wetin President Tinubu really promise Nigerians about electricity for im 2023 election campaign
"Whichever way, by all means necessary, you go get electricity...If I no keep di promise and I come for second term, no vote for me, unless I give you adequate reasons why I no fit deliver." na dis statement dey cause tok-tok between APC and ADC
Nigerian army announce killing of senior Iswap commanders
Dis no be di first time army go announce di killing of senior ISWAP leaders.
No suspected case of Ebola for Adamawa state as laboratory tests come out negative - NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) announce say di laboratory tests wey dem carry out on samples from two suspected Ebola cases for Adamawa state come back as negative.
Special Tori
Young politicians wit African roots wey make history for di US midterm elections
For some young Africans, dis victories dey offer glimpse of wetin di new generation of voters fit do for dia home kontri.
'Anambra na di safest state for Nigeria' - Soludo
Soludo for one interview wit BBC, tok say kidnapping, wey be one major security challenge for Nigeria no dey im state again
US strike Iran island bifor midterm elections
US officials describe di attack on Qeshm Island as limited and defensive, according to CBS, di BBC's US partner.
29 undocumented foreign nationals land inside South Africa detention
South African authorities dey fight organised crime with operation Shanela as dem don arrest ova 17, 583 pipo for various crimes across di kontri for June 2026.
Trump agree to grant visa to mother of Ghanaian boy wey dem kpai for US
Di shooting happun for Claremont, near Crotona Park, an area wit large Ghanaian community for Bronx.
Wetin Nigeria law tok about burying dead pipo for residential areas
Recently, toks about wia to bury pipo weda na for residential area or cemetery cause plenty tok-tok, so we look wetin di law and cultural practice tok about di practice for Nigeria?
Mother and daughter wey win same beauty pageant for different generation
For one exclusive interview wit BBC News Pidgin, Anthonia and Danielle tok about di beauty pageantry for dia different eras and how pageantry don evolve from di 1990s to di social media age.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































